Cow wey get one horn
Sebongile Daniel
Marion Drew

Heeeee! E get dis fine cow wey dey for house.

1

E get only one horn, and e no get tail.

2

E fat, e com get big stomach join.

3

E be powerful cow.

4

Di owner like di cow pass anytin.

5

Wen di oda cow dem de chop, dis one no like to de follow dem chop.

6

Dis cow na fighter. Oda cows dem dey leave am alone.

7

Wetin you go do, if you eva meet dis kain cow ?

8
You are free to download, copy, translate or adapt this story and use the illustrations as long as you attribute in the following way:
Cow wey get one horn
Author - Sebongile Daniel, Mpho Ntlhanngoe, Khothatso Ranoosi
Translation - Mimi Werna
Illustration - Marion Drew
Language - Pidgin English (Nigeria)
Level - First words