To see road take kill baboon, you go need dry ya eye well well.
Dog wey him own na to de bark, no de bite.
Wen hippopotamus dem de fight, na grass de suffer.
Bird pikin de dorti im nest because na wetin him see him mama do.
No talk say na elephant dey dia when na for on top my shoulder you stand.
Na disame way wey dem take born frog dem take born toad.
One fingernail no go fit kill fly.
Lion wey no get meat go eat grass.
Na di small goat wey dey back de collect beating.
Why you go de fear darkness even wen hyena dem no even dey?
Na shame naim kill chameleon.
If you wan take eye see snail eye, you go must wait.
If you like dey dia de laugh turtle, last last naim get water.
Na visitor de kill snake.
Hyena wey de laik shout for bush no go see road chop millet.
Lion wey de chop human being no de waka for night.